My people Euc don come again.

My people EUC don come again oooo

To appreciate all the love and Loyalty way una way be our partners don show us we won begin they do Giveaway onto Black Friday promo

So from November 20th to November 20
27th 2020

Sell one plot and get 15% commission plus one of carton indomie.

Sell two plots and get 15% commission plus two cartons of indomie.

Sell tree plots and get 15% commission plus tree cartons of indomie

Sell four plots and get 15% commission plus four cartons of indomie

Sell five plots and get 15% commission and five cartons of indomie.

This one pass palliative way Dem dey see for Where house oooooo

Make una rush come EUC Homes make una enjoy better awoof this black Friday….

P.S this promo dey only applicable to Outright payments ooooo

Leave a Reply